DJ Neptune & Joeboy - Mumu (Official Audio)
“MUMU” is Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries.
This single taps into Joeboy's lover boy psyche as he makes his demands known to a beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/DJNeptuneMumu
Lyrics
Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me
Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh
Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune
Connect with Joeboy:
Instagram: https://www.instagram.com/joeboyofficial/
Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial
Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/
Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial
YouTube: https://bit.ly/34vsXwG
#Joeboy #DJNeptune #Mumu
Видео DJ Neptune & Joeboy - Mumu (Official Audio) канала Joeboy
This single taps into Joeboy's lover boy psyche as he makes his demands known to a beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/DJNeptuneMumu
Lyrics
Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me
Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh
Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune
Connect with Joeboy:
Instagram: https://www.instagram.com/joeboyofficial/
Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial
Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/
Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial
YouTube: https://bit.ly/34vsXwG
#Joeboy #DJNeptune #Mumu
Видео DJ Neptune & Joeboy - Mumu (Official Audio) канала Joeboy
Показать
Комментарии отсутствуют
Информация о видео
Другие видео канала
The Young legend tour USA!🤍 Providence 🥂The Young legend tour USA!🤍 Atlanta 🥂The Young legend tour USA!🤍 Dallas/Denver 🥂Joeboy private shindigMadagascar was the truth! An wholesome experience! #Joeboy #Madagascararchives #FanloveJoeboy - Is My Love Not Enough [Part 2]JOEBOY FT MAYORKUN- DON'T CALL ME BACK (BEHIND THE SCENES)Joeboy - Osadebe [YouTube Premium Afterparty]Joeboy Vs. Joeboy - Body & Soul (Podcast)Joeboy - Young Legend record label unveilingJoeboy - Enemy (Official Visualiser)Story behind Somewhere Between Beauty & Magic [Count Me Out]Joeboy - Adenuga ft. Qing Madi [Official Visualiser]Joeboy at Surge festival & Feet and TricksJoeboy - Becoming the African Pop StarJoeboy - Duffel Bag (Official Audio)Joeboy - Lose Ya (Visualizer)Joeboy - Is My Love Not Enough [Part 1]J.Derobie & Joeboy - Adwoa (Official Audio)THANK YOU CAMEROON! ❤️🇨🇲