Загрузка страницы

NAIJA LIFE - FISH PRODUCTION.(Pt.1)

For ontop this episode of your kajad Tv documentary series, kabuchi, carry us waka enter unto fishing mata, preservation, fish trading and various kinds of fish species wey dey for inside our so many lagoons, rivers and ocean wey dey for Naija. Nah for we own very water, we local fishermen dem catch the various kind of fish dem. Nah fresh fish dem be. You go also see say, nah crude and local fishing equipments the fishermen dem dey use. Also the fishermen dem go yarn us wetin dem go like make government do for them. make you watch, make you enjoy. una doohh ooo..

Видео NAIJA LIFE - FISH PRODUCTION.(Pt.1) канала Wazobia TV
Показать
Комментарии отсутствуют
Введите заголовок:

Введите адрес ссылки:

Введите адрес видео с YouTube:

Зарегистрируйтесь или войдите с
Информация о видео
17 июня 2016 г. 15:05:56
00:23:54
Яндекс.Метрика