Загрузка...

PDP Don Collapse To Two Governors? Makinde React As Wike Camp Push Convention

Big political shake-up don hit PDP as many governors dump the party, leaving only two governors remaining. Oyo Governor Seyi Makinde talk say despite the crisis, dem no dey bothered. Meanwhile Wike-backed faction dey push ahead with national convention as party leaders meet for Abuja after Appeal Court judgment cancel previous convention. Wetin really dey happen inside PDP and wetin this crisis mean for 2027 election? Watch make you understand the full story.

Видео PDP Don Collapse To Two Governors? Makinde React As Wike Camp Push Convention канала CenokMedia
Яндекс.Метрика
Все заметки Новая заметка Страницу в заметки
Страницу в закладки Мои закладки
На информационно-развлекательном портале SALDA.WS применяются cookie-файлы. Нажимая кнопку Принять, вы подтверждаете свое согласие на их использование.
О CookiesНапомнить позжеПринять