Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]
Stream Beamer ( Bad Boys ):
https://rema.lnk.to/BeamerID
Stream Rema's Ginger Me on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=pRweltAO-zg
Stream Rema's Alien on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=ozI4TkvceWw
**** Beamer Lyrics *****
Another banger!
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ou yah boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she needing yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason…
Hmmm
I want to invest in your body o
I want to invest with my money o
You know say na you I go marry o
How many pikin we go born o
This our love no go funny huh
Me I no go dey play with my shawty huh
Anytime I look at your body huh
Girl you dey make me dey horny huh
Hmm hmm Hmmm
Shawty o your body make me go down low
Wetting I go do without your love ooo

(Girl I go dey for you)
Girl I go dey for you baby o
(Dey for you)
Girl I go craze for you baby o
(Vex for you)
Why I go vex for you baby o
(Fool for you)
I too mumu for you baby o
Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer!
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you o
Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you for you

**** More From Rema *****
Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:
https://music.youtube.com/playlist?list=OLAK5uy_mvWOmbI5twuu6aqkg7igYHodgHAj1zf7w
Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: https://rema.lnk.to/BadCommandoSo
Stream Rema’s Debut EP:
https://rema.lnk.to/RemaEPID
Stream Rema’s Apple Music Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic
Stream Rema’s Spotify Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify
Follow Rema:
https://rema.lnk.to/SocialsID
Audio Producer: @Rvssian
Video Director: @Fxrbes
Video Production: @ndyndrsn
Видео Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video] канала Rema

Показать
Комментарии отсутствуют
Информация о видео
Другие видео канала
Rema - Dumebi ( Official Music Video )Rema - Ginger Me (Official Music Video)Dave - Location (ft. Burna Boy)POP SMOKE - DIOR (OFFICIAL VIDEO)Abra Cadabra - Trenches (Official Video)CKay - Love Nwantiti Remix ft. Joeboy & Kuami Eugene (Official Video)STARBOY - SOCO ft. TERRI X SPOTLESS X CEEZA MILLI X WIZKID (OFFICIAL VIDEO)Ladipoe Ft. Simi - Know You (Official Music Video)Rema - Iron Man Behind The ScenesRema - Woman (Lyric Video)FIREBOY DML - VIBRATIONOlakira - In My Maserati [Official Video]Rema - Ginger Me (Official Lyric Video)Rotimi - In My Bed (Official Video) (feat. Wale)DJ Spinall - Dis Love (Official Video) ft. Wizkid, Tiwa SavageMAD (Official Video) - SARZ X WURLDDJ Neptune, Joeboy & Mr Eazi - Nobody (Official Video)Reekado Banks - Rora (Official Video)