Загрузка страницы

Oxlade - Weakness

Oxlade released his debut project. OXYGENE

Download & Stream The Project Here: https://fanlink.to/OxladeOxygene

Weakness Produced by Lussh
Live Guitars - Ope Abodunrin

Lyrics

Oh no no no
Dey your Dey make I Dey my dey
Make you no go use your dey disturb my day
Boy ox ...yeah ... kripo!

Verse 1:
My friends warn me say
Make I no near that girl
Make I no near this shawtty o
Oh nana

See them warn me say your ways e no too pure say your way is too dutty o
Too dutty o..

Bridge:
Something must to kill am man o
And e be like say na you go finish my money o
(I want to love you)
Something must to kill a man o
E be like say na you
Go scatter my brain one by one o
Go tear me limb by limb o

Chorus :
Now I realize sey
Oh ah oh ah ,you be my weakness o
And you be my sickness o
And I don’t wanna cure my self from you
Oh ah oh ah ,you be my weakness o
you be my sickness o

Anything Wey you say make I do (I do)
Ori mi ti fe dabaru (for you)
Every other girl na balu (balu yeah)
Anything wey you say make I do (I do)
Nkechi make we rendezvous (devous)
I Dey loose control baby who are you yeh

Bridge :
I no fit sleep, I no fit chop without you
I fit die for you ...
Boy oxlade oh uh oh
I just dey blush you
I arrest lussh for you
Cause I am in love with you

Verse 2 :

My friends warn me say
Make I no near that girl
Make I no near this shawtty o
(Na so I change am for them ,I tell them say)
Se Dan Dan ,se Dan Dan ni
Efimisile se
Se Dan Dan ni, na she I want to marry gan gan ni

Bridge:
Something must to kill am man o
And e be like say na you go finish my money
(I want to love you)
Something must to kill a man o
E be like say na you
Go scatter my brain one by one o
Go tear me limb by limb o

Chorus :
Now I realize sey
Oh ah oh ah ,you be my weakness o
And you be my sickness o
And I don’t wanna cure my self from you
Oh ah oh ah ,you be my weakness o
you be my sickness o

Anything Wey you say make I do (I do)
Ori mi ti fe dabaru (for you)
Every other girl na balu (balu yeah)
Anything wey you say make I do (I do)
Nkechi make we rendezvous (devous)
I Dey loose control baby who are you yeh

Oh ah oh ah ,you be my weakness o
And you be my sickness o
Oh ah oh ah ,you be my weakness o
And you be my sickness o
Connect with Oxlade:
►Instagram: https://www.instagram.com/oxladeofficial
►Twitter: https://twitter.com/oxladeofficial
►Facebook: https://www.facebook.com/oxladeofficiall/
►Soundcloud: https://soundcloud.com/oxladeofficial
►YouTube: http://www.youtube.com/c/OxladeOfficial
►SnapChat: boy-ox
►Business/Bookings: oxlademusic@gmail.com
#Oxlade #Oxygene

Видео Oxlade - Weakness канала Oxlade
Показать
Комментарии отсутствуют
Введите заголовок:

Введите адрес ссылки:

Введите адрес видео с YouTube:

Зарегистрируйтесь или войдите с
Информация о видео
15 апреля 2020 г. 6:25:45
00:03:35
Яндекс.Метрика