Загрузка страницы

Fireboy DML - YAWA (Lyrics)

Fireboy DML - YAWA (Lyrics)
YAWA LYRICS:

Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s’omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person ohhh
Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God
(Oou!)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Tags:
fireboy, yawa , fireboy lyrics, yawa lyrics, fireboy yawa lyrics, fireboy yawa, yawa fireboy, yawa fireboy lyrics, yawa by fireboy, yawa by fireboy lyrics, fireboy DML yawa, fireboy DML yawa lyrics,
#FireboyDML #YAWA #afrobeat

Видео Fireboy DML - YAWA (Lyrics) канала FINE LYRICS
Показать
Комментарии отсутствуют
Введите заголовок:

Введите адрес ссылки:

Введите адрес видео с YouTube:

Зарегистрируйтесь или войдите с
Информация о видео
23 июня 2023 г. 0:53:50
00:03:35
Яндекс.Метрика