Davido - Anything (Lyrics)
Davido - Anything
Stream/Download:
(Lyrics):
[Intro]
(Grey)
(Louddaaa)
[Verse 1]
People talk, people talk, but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God
[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
No go stop (No go stop)
Know I put my lifе on this P so long (P so long)

[Verse 2]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I bin don blow by seventeen
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything)
Anything, anything (Anything, anything)

[Outro]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an

Tags:
Anything Lyrics
Davido Anything
Anything Davido
'No go stop
Know I put my life on this P so long

Davido Anything Lyrics
Anything Davido Lyrics
Davido Lyrics Anything
Anything Lyrics Davido
Anything
#Davido #Anything #Lyrics #rnb #rnbhype
Contact : ypmamusic@gmail.com
Видео Davido - Anything (Lyrics) канала R&BHype

Anything Lyrics Davido Anything Anything Davido Davido Anything Lyrics Anything Davido Lyrics Davido Lyrics Anything Anything Lyrics Davido Anything davido anything lyrics anything davido lyrics davido lyrics anything anything lyrics davido anything anything lyrics davido anything No go stop Know I put my life on this P so long And as I dey I fit conquer anything anything davido know i put my life on this p so long and as i dey i fit conquer anything
Комментарии отсутствуют
Информация о видео
22 апреля 2025 г. 20:39:17
00:03:05
Другие видео канала