Banky W - Final Say (MUSIC VIDEO)
https://platoon.lnk.to/final-say
LYRICS
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seed
Wey just dey germinate
So be hopeful
Cuz wetin I know be say
The Baba wey we dey serve
He no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh
Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cuz Baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh
Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Ooooh you get the final say, you get the final say
Ooooh no matter what them say, no matter what them say
Written by Banky Wellington & Henry "Maytronomy" Enebili / Produced by Cobhams Asuquo / Directed by The Oladayo
Видео Banky W - Final Say (MUSIC VIDEO) канала Banky Wellington
LYRICS
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seed
Wey just dey germinate
So be hopeful
Cuz wetin I know be say
The Baba wey we dey serve
He no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh
Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cuz Baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine
Cuz when Oluwa say yes,
yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no,
Baba I hail oh
Cuz you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Ooooh you get the final say, you get the final say
Ooooh no matter what them say, no matter what them say
Written by Banky Wellington & Henry "Maytronomy" Enebili / Produced by Cobhams Asuquo / Directed by The Oladayo
Видео Banky W - Final Say (MUSIC VIDEO) канала Banky Wellington
Показать
Комментарии отсутствуют
Информация о видео
Другие видео канала
This Happens in the Unseen World When We Fast and Pray - MUST WATCHBanky W - Love U Baby (Official Video 2018)"Final Say Faith" - Banky & Adesua WellingtonBanky W - "Made For You" [Official Video ]Banky W - Heaven (Susu's song)Yemi Alade - Deceive (Official Video) ft. RudeboyChiké & Simi – Running (To You) [Official Video]Would You Still Love Me? - Brian Nhira (Official Video)#BAAD2017...Banky W, Adesua Etomi Talks About Their Chemistry in 'The Wedding Party'| Pulse TVBanky W - "Blessing Me" (Official Video 2017)CHIDINMA - Jehovah Overdo (Official Video)Olakira - Maserati Remix [Official Video] Ft. DavidoOfficial Video: Banky W - "Yes/No"The Sad Reason Why ADESUA & BANKY W Kept Their Pregnancy A Secret?Chiké - Amen (Official Video)BankyW : My Battle With Cancer & Journey As A Politician - Hello NigeriaFearless Worship Adesuwa Etomi Wellington