Burna Boy - Anybody [LYRICS]
Lyrics:
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
[Refrain]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Refrain]
Very soon expecting
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Видео Burna Boy - Anybody [LYRICS] канала Burna Boy
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
[Refrain]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Refrain]
Very soon expecting
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Видео Burna Boy - Anybody [LYRICS] канала Burna Boy
Показать
Комментарии отсутствуют
Информация о видео
Другие видео канала
Burna Boy - "Anybody" Live Session | Vevo CtrlBest of Burnaboy Mix 2020 #Burnaboy #Afrobeat #BestofBurnaboy #AfrobeatsBurna Boy – GbonaBurna Boy - Collateral Damage [Official Audio]Burna Boy - Ye [Official Music Video]Burna Boy: NPR Music Tiny Desk ConcertJoeboy - Baby (Visualizer)Rema - Dumebi ( Official Music Video )Burna Boy - Omo [Official Audio]Burna Boy - Anybody (Lyrics)Burna Boy - "Collateral Damage" Live Session | Vevo CtrlWIZKID - OJUELEGBABurna Boy - Ye [Official Audio]Burna Boy Performs a “Ye”/“Anybody” Medley | The Daily ShowBurna Boy - Secret (feat. Jeremih and Serani) [Official Audio]Burna Boy - On The Low [Official Music Video]Burna Boy - Wetin Man Go Do [Official Audio]Burna Boy - Hallelujah [Official Video]