Загрузка страницы

Ruger - Jonzing Boy (lyrics)🎵🎵

#ruger #jonzingboy #lyrics
Jonzing Boy 🎵🎵
For your music submission, business enquiry.
Contact us; obiohachiagozie@gmail.com
Check the playrist: https://www.youtube.com/playlist?list=PLWEva9tUUZbwl7iDwZxOo3DE5Siox_XfY

Please subscribe to be an expert in singing.
🎤🎤🎤 Lyrics: Jonzing Boy

It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (Money, money, money)
Don't care what they yearning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)

Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
They say life na one no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Just carry girl baby no time
Bad boy dey me I dey fine
And at the same time me I dey high
Mo duro tan, mo stand out calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O pọ lọ pọ, pọ
Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe
Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere d'ele
Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye
Ye, ye

Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
No dey find anybody na money me I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
They say life na one no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

#ruger #jonzingboy #lyrics #movie #lonelyonthetoplyrics #trending #youtube #song #musiclyrics #music #quietmusic #popmusic #theatrearts #theatreart #artist #artwork #art #hotvideos #everybody #light #highlights #trendingmusic #trendinglyrics #tags #songs #trendingvideos #singer #singers #soreno #sorenolyrics #thespians #producers #songwriter #songwriters #reels #singersongwriter #dance #screen #moon #stars #youtubetrending #instrument #love #nickelodeon #disney #movies #lyricswriter #editor #editorlyrics #romance #romantic #iloveyou #iloveyoutoo #lyrics_whatsapp_status #lyricsstatus #lyricsvideo #reasonable #afrobeat #afrobeats #afrobeatinstrumental #afropop #afromusic #africa #asaketypebeatafrobeatsinstrumental #rugertypebeat #jonzing #rugerlyrics #jokes

TAGS:
Jonzing Boy
Jonzing Boy lyrics
Lyrics Jonzing Boy
Ruger Jonzing Boy
Ruger Jonzing Boy lyrics

Видео Ruger - Jonzing Boy (lyrics)🎵🎵 канала SORENOlyrics
Показать
Комментарии отсутствуют
Введите заголовок:

Введите адрес ссылки:

Введите адрес видео с YouTube:

Зарегистрируйтесь или войдите с
Информация о видео
21 мая 2023 г. 4:00:10
00:02:51
Яндекс.Метрика